|
|
akinmanchy (1034) Gistmaniac (m) | 14 hrs ago
Hmmm wahala dey
|
Topsylucas (782) Upcoming (f) | 14 hrs ago
Shut up u daughter of a rogue! But sha,jonathan still dey steal
na,wetin be him own sef? Sey he dey vex say d money wey he steal neva
reach abacha own? All of dem dey craze! Robbing poor nigerians.
|
paulohking (8214) Hero (m) | 14 hrs ago
thief dey call another thief.  hehehehehrhehe naija I fear o
|
kayonewien (3) Newbie (m) | 14 hrs ago
Just listen to yourself, your father was the worst thing Nigeria ever
had, I pray that someone like him never come our way again.
|
tankNZ (38) Newbie (m) | 13 hrs ago
Wow really.
|
dareper (5632) Gistmaniac (m) | 13 hrs ago
Thief pikin
|
lakman (692) Upcoming (m) | 13 hrs ago
it's always flow in the blood, if a man was a thief , he will
definitely give birth to criminals who will always do evil. is she
saying that because all the criminals in nigeria has not been caught,
that we should not punish the one's that has already been caught?
|
lanraymals9 (36) Newbie (m) | 12 hrs ago
Comments on Naijapals though... Lmao!
|
daveobahon (840) Upcoming (m) | 12 hrs ago
Lol
|
Emyjen (105) Upcoming (m) | 12 hrs ago
Omo see curse wey this woman dey rant upon all naija people But back to sender oh
|
morrisony2k (141) Upcoming (m) | 11 hrs ago
how dem go carry somebody pikin wen dem just give award go court? no be
de same abacha federal government give award for stealing abi. i beg na
mere formalities, dem just won do am make dem say dem dey fight crime
of stealing, nothing go come out of it.
|
osarobo62 (3675) Gistmaniac (m) | 11 hrs ago
why is she not charged with him?
|
raylink (257) Upcoming (m) | 10 hrs ago
I WAS EXPECTING U TO SUPPORT D GOVERNMENTAL THIEVES IN POWER,BUT
HOWEVER UR FAMILY STOLE ALOT TOO.....SO JUST FACE D CHARGES N PROVE UR
INNOCENT OTHERWISE
|
richi192 (2101) Gistmaniac (f) | 10 hrs ago
Ok next
|
dondada4040 (78) Newbie (m) | 10 hrs ago
Abacha was not a very good person but if he is still alive, he will be
celebrated and respected as other head of states and presidents, even
regarded as a God father to northern politicians. My sister I understand
your anger because if things were handled lawfully and equally you will
be justified by the charges handed over to brother. Both the accuser
and the accused are either innocent or guilty.
|
summerboyonline (7) Newbie (m) | 10 hrs ago
I didn't expect any less, see how the daughter of Abach dey blast pigin
for net. Foolish overgrown weasel, I admire how foolish you are. Curse
all you want little girl, you brother will still face the music. As far
as I'm concerned, you're just a girl who knows nothing. U wan side your
broda, becos d money dey reach ur hand na, why u nor go tok, useless
gal.
|
N446.3billion between (1995 and 1998,) men e don reach 7yers now my account never count common 2million naira
|
Abacha Family na Thieves
|
their papa blood dey run for their body..
|
0 comments:
Post a Comment